Usman Yusuf: NHIS oga say health management companies dey use pipo moni do magomago

Wetin we call dis Video, Usman Yusuf say health management companies dey use pipo moni do magomago

Executive Secretary of di National Health Insurance Scheme, Prof Usman Yusuf don accuse health management companies HMOs, say dem dey use pipo moni do magomago.

Oga Usman get plenti kwanta for im head and even di NHIS board bin suspend am, but im say dem no get right.