You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Hauwa Liman: Pipo dey cry dey mourn for Abuja protest
Many pipo wey come out carri placard and some cari long face to follow mourn di girl wey Boko Haram kill.