Di Nigerian bridge wey dey like octopus
Abeokuta, Ogun state na di home of one of di longest pedestrian bridge for Africa. Di bridge long sotay pipo begin call am 'di Octopus bridge' because e get plenti 'hand' wey long like Octopus own. BBC Pidgin yan wit some of di pipo wey dey waka di bridge well-well for Panseke area of Abeokuta.
Reporter: Ogechi Obidiebube
Producer: Abdulmalik Fahd
Video Editor: Gift Ufuoma