Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman

Wetin we call dis Video, Di Cameroon soldiers wey kill dis woman

For July 2018 one shocking video begin circulate for social media. E show two women and two young pikin dem as Cameroonian soldiers use gun dey match dem. Dem come tie dia eye, force dem for ground and shoot dem 22 times.

De goment for Cameroon bin first describe di video as “fake news.” But BBC Africa Eye, don use forensic analysis check di video, and fit prove exactly wia e happun, wen e happun, and who dey responsible for di killings.

Investigation by Aliaume Leroy and Ben Strick

Produced by Daniel Adamson and Aliaume Leroy

Motion Graphics: Tom Flannery