Why dis men salon dey burst babes head

Wetin we call dis Video, Di salon wia only men dey make women hair

Samuel Okolo wey be di owner of New World salon for Ife, Osun State, say im learn di work to dey dress women hair more than 10 years ago before e begin use am as e hussle.