Money woman: Di children wey dem dey sell to pay igbese

Wetin we call dis Video, Money woman: Di children wey dem dey sell to make money

Among di Becheve pipo for Cross River state, south-south Nigeria, men dey buy small girl pikin dem to be dia money woman.

Most of di girls, na dia families dey sell dem wen dem get money palava.

Dat na di tori of 14 years old Happiness.