Abacha loot: Meet pipo wey don begin collect am for Anambra State

Wetin we call dis Video, 5k Abacha loot: Meet those wey dey collect am for Anambra State

BBC don get evidence say true-true, pipo dey collect N5000 from Nigeria goment as part of di Conditional Cash Transfer.