You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Wetin single women dey see for landlords hand
Some single women for Nigeria don tell BBC Pidgin how dem dey go forge marriage certificate plus buy wedding ring so dat landlord go fit allow dem rent house.