Emmanuel Macron: France President don land for Nigeria

Wetin we call dis Video, Emmanuel Macron, France President don land for Nigeria

Di French President wey bin dey di African Union meeting for Mauritania, land Abuja Nigeria capital before im go enta Lagos wia im go visit Fela shrine.