Di women dem dey pay to cry for burial

Wetin we call dis Video, Di women dem dey pay to cry for burial

Dis women na professionals wen e come to cry for burial for Ghana. Dia bizness wey dem dey take survive na to attend burial of pipo wey dem no sabi, just to cry, cry, cry.

BBC Africa One Minute Stories go find out more.