Plateau killings: 'Dem kill my four pikin'

Wetin we call dis Video, Plateau killings: 'Dem kill my pikin wey dey give me food'

BBC Pidgin don enta one village for Barkin Ladi local goment area of Plateau State to hear from pipo wey survive suspected herdsmen killings wia Nigeria police say 86 pipo die, but villagers say e pass 200 pipo wey dem kill.