'Why I dey smoke igbo'

Wetin we call dis Video, 'Why I dey smoke igbo'

Marijuana wey dem dey call Igbo na illegal drug for Nigeria, but di drug full everywhere for plenti pipo like Chuks to buy and use.