You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Number 12: African referees wey dem feem as dem dey collect money
For two-years, tori pipo go undercover to torchlight football for Africa and expose over 100 referees and officials wey dey take money before matches.