Democracy Day: 'Buhari still belong to nobodi and to evribodi'?

Wetin we call dis Video, Democracy Day: 'Buhari still belong to everibodi and to nobodi'?

Wen Nigeria president Muhammadu Buhari take oath of office for 29 May 2015, im promise to change tins around.

Im tok say "I belong to nobodi and belong to everibodi" bin sweet pipo for belle well-well but three years afta see how pipo dey reason di mata.