You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
'My breasts wan kill me'
"Pipo no dey know wetin we dey go through." Dat na wetin Violet J, wey be mama of two pikin talk, wen she share tori of her big breasts wit BBC Pidgin.