Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey talk

Pipo for Kano, northern Nigeria don react afta BBC new film show as dia pipo dey abuse cough syrup wey get codeine inside.