For Nigeria, four years don waka for Chibok girls kidnap

Boko Haram enta Government Secondary School for Chibok, Borno state, on April 14, 2014 and kidnap over 200 school girls, see foto as di mata don go.

For Lagos, Nigeria, pipo gather for di four year remembrance mata on di Chibok girls kidnap

Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI

Wetin we call dis foto, For Lagos, Nigeria, pipo gather for di four year remembrance mata on di Chibok girls kidnap
Dem dey hala say make gofment bring di remaining girls kia-kia

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Dem dey hala say make gofment bring di remaining girls kia-kia
Dis na classroom wey fire don burn afta dem kidnap di school girls

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Dis na classroom wey fire don burn afta dem kidnap di school girls
Di Bring Back Our Girls mata big sotay even overseas dem vex say where di girls dey

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Bring Back Our Girls mata big sotay even overseas dem vex say where di girls dey
Nigerian President Muhammadu Buhari take foto wit 21 Chibok girls wey Boko Haram for 2016

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Nigerian President Muhammadu Buhari take foto wit 21 Chibok girls wey Boko Haram for 2016
International female activist Malala Yousafzai even add mouth wen she meet wit Nigeria former President Goodluck Jonathan on top Chibok mata

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, International female activist Malala Yousafzai even add mouth wen she meet wit Nigeria former President Goodluck Jonathan on top Chibok mata
Since 2014, di parents of di schoolgirls don dey beg gofment to bring dia pikin back home

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Since 2014, di parents of di schoolgirls don dey beg gofment to bring dia pikin back home
Malala still show face for Buhari gofment say make dem try find di remaining school girls

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Malala still show face for Buhari gofment say make dem try find di remaining school girls