You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
How you go take describe senator Dino Melaye?
Senator Dino Melaye wey dey represent Kogi West senatorial district for di Nigeria Senate dey face plenti political wahala.
And for dey past weeks e don dey news for different kind of mata dem.
Nigerians clear dia mind on to di popular senator many political battles.