Tejuosho market: 'Na politicians go buy like 50 shops'

Wetin we call dis Video, Traders dey vex say dem don increase price of shops

Traders for popular Tejuosho market for Lagos, Nigeria dey complain say dem not fit pay di money wey shop owners put on top shops. So dem dey sell for road.