Sex workers dem be human beings - Lawyer

Wetin we call dis Video, Sex workers dem be human beings

BBC News Pidgin talk with human rights lawyer, Jake Okechukwu on why be say sex workers rights be human rights as di world dey celebrate International Sex Workers Day.