Di moment wey Elon Musk Falcon Heavy rocket blast enter space

Wetin we call dis Video, Di rocket bin dey carry di red car of SpaceX Oga Elon Musk

Di world most powerful rocket, di Falcon Heavy, do successful launch enter space for im first flight