You sabi cook Egusi soup? Learn am here!

Wetin we call dis Video, You sabi cook Egusi soup? Learn am here!

Egusi soup dey very popular for West Africa, but na different ways people dey cook am.

Use dis lesson from Chef Esther John to knwo how to cook am, then...wetin remain na to bring your pounded yam, rice, or semolina make you chop, clean mouth!