Wetin be di Super blue blood moon?

Wetin we call dis Video, Super blue blood moon

Super-Blue-Blood Moon na something wey no dey happen like dat. Di last one bin happen pass 150 years ago, and di next one dey happen January 31. See video wey dey explain wetin dey happen dis special night.