You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
"We dey queue for marketer benefit" - Seun Kuti
Nigeria's Afrobeat singer, Seun Kuti, say fuel scarcity dey benefit di 'cabal' and Nigerians no suppose to dey buy from people wey dey sell petrol wey dem refine abroad.
Di singer, wey dey always chook mouth for wetin dey happen for di country, say government don fail for di promise wey dem promise.