You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Police seize container wey get cocaine inside pineapple
Police for Portugal and Spain say dem don seize plenty cocaine wey dem find inside fresh pineapples, and dem arrest nine members of one gang wey dey transport am from South America.