Things wey single mothers dey face

Wetin we call dis Video, Dis single mamas dem say make society no dey judge dem

Single mother na everyday people wey you fit don meet.But dis single mothers dem tell BBC News Pidgin say society no dey treat dem like everyday people.

Video by: Onyinye Chime and Joshua Adeyemi