You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
People wey 'must travel go village' for December
Different people get reason why dem dey wan enter village by December every year and dem no dey let anything to stop dem.
Dis year, fuel scarcity and increase for transport money been wan put sand-sand for some people garri, but many say dem jump am pass.