Wetin you want for 2018?

Wetin we call dis Video, How Year 2017 waka pass?

As e be so, 2017 don end; na wetin work for you dis year and which kain year you want for 2018?

See wetin people open mouth tell BBC Pidgin inside di streets dem of Lagos, Nigeria.