"Merry New Year and Happy Jollof"- Yemi Alade

Wetin we call dis Video, Christmas Jolli: Wetin Yemi Alade talk

Nigerian singer Yemi Alade dey wish everybodi plenty jollof dis season.

Hear di sweet song wey she sing for all of us.