You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Mama wey write African book for her pickin
No time to waste time.
Jeanette Kwaye bin dey find African book read for im pickin, as she no see, na im she make her own,
She talk say no be about black pickin or black books dem but na make we pickin dem learn African history.