'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady

Wetin we call dis Video, 'I love di new me': Dis woman say breast cancer save her life.

Jessica Geneva na 24-year-old cancer survivor wey dey live for US.

Na for age 23 dem cut her breast to increase her chance to fight the killer disease.

Now, she dey use social media to help people know more about breast cancer and encourage cancer patients and survivors wey dey pass through hard times.