"Shey you know say January dey long well-well" - Frank Donga

Wetin we call dis Video, Frank Donga dey cut im neighbours serious warning

December na time wey people dey 'turn up' well-well. Jollification dey full everywhere so tay di thing even shock comedian Frank Donga. You wan know wetin im see? Oya watch di video.