You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Cameroon: "Soldiers dey do bad bad things"
People for Cameroon don tell BBC how soldiers wey many for di English speaking parts of di country take dey do dem.
Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase.
Last week, President Paul Biya bin announce say government go crack down on people wey im call secessionist.