18 years old singer wey believe say university education no be di ultimate.

Wetin we call dis Video, Di 18 years old singer wey believe say university education be di ultimate.

Although she gree say for her society for Nigeria, to go big school (university) after secondary school dey very important to make am.

Dis young singer say “school no help anybody”.

Akinlaja Bolamitinri follow BBC Pidgin talk for di first ever Africa International Music festival inside Lagos Nigeria.