You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
See how thief dem fit steal your car quick-quick!
Thief dem don dey use technology collect car!
Camera don show di latest trick wey dem dey use for all dis tear-rubber car wey no dey use key to lock.