Togo: Thousands full street to protest against President Faure Gnassingbé

Wetin we call dis Video, Togo: People dey protest against President Faure Gnassingbé

Thousands of people wey dey protest enter streets of Lome, Togo capital on Saturday for di third time dis week to demand say make President Faure Gnassingbe comot for office.

Farida Nabourema wey dey inside di protest, send dis video to us as e dey happen.