Di Nigerian dancer wey dey defend im career

Wetin we call dis Video, Di Nigerian dancer wey dey defend im career

Promise Enweribe don tey inside di dancing game for Nigeria.

Even though say na from dance Promise dey make money, im no dey happy as some people for di country still dey look dancers with small eye.