Art X Lagos: Wetin you no suppose tell artist
One of di biggest art fair wey dem dey call Art X Lagos happen for Lagos, Nigeria from 3 to 5 November.
Na so visual artist Babajide Olatunji talk to BBC News Pidgin tori person Abdulmalik Fahd Abdulmalik about some things wey artist no like to dey hear at-all at-all wen dem dey do dia hustle.