You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Turkey get special Bus for only woman dem
Di talk-talk on top sexual harassment don enter action for one city inside Turkey.
For Malaya, special bus dem wey dey carry only woman don show for road.
But no be all di women sef like dis levels.