You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
How Germans slaughter Nama and Herero people for Namibia
When Germany been dey colonize Namibia, e get one period between 1904-1908 wey German forces wipe out over 80% of Nama and Herero people dem.
People wey dey study history dey call am "di genocide wey dem don forget".
Descendants of dis people don sue di German government for compensation.
See dia story.