Kenya: Boys dey learn how to stop sexual abuse of women
Sexual harassment don become serious palava, especially for women for Africa.
Na dis one make one NGO for Kenya wey be Ujamaa Africa begin dey work with young people; dem dey teach boys to know when to chook mouth, stop others to dey harass women inside public transport.
So far, na over 40,000 boys dem don train.