Sexual harassment dey Africa too

Wetin we call dis Video, Sexual harrasment dey Africa too

Meet Anita Nderu wey talk say for public transport, dem don harass am reach three times.

She talk say she hope say as she talk her tori, others go come out to talk their own.