You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Kenyans talk dia mind on top Raila Odinga
Kenyan people don tell BBC Pidgin tori person Onyinye Chime wetin dem feel about di way wey opposition leader Raila Odinga decide to comot di presidential 26 October re-run election.
Hear wetin dem talk.