Keto Diet: Why dis woman dey do am

Wetin we call dis Video, Keto Diet...why people dey do am.

Dis na di trending diet for some people, most especially women.

Na different name dem dey call am: Ketogenic diet, low carb diet and low carb high fat (LCHF).

Alexandra Ogochukwu Iguh-Caroli, tell BBC Pidgin why she dey do Keto diet while clinical nutritionist Collins Akanno add im own about di two side of dis diet.