Election Observer Christopher Fomunyoh talk im mind about di polls wey don close

Wetin we call dis Video, Election Observer Christopher Fomunyoh talk im mind about di election wey don close

Africa first elected woman head of state, Liberia Ellen Johnson Sirleaf, go waka after she don do 12 years for government.

Liberians don go vote , and as countin dey go on, election observer, Christopher Fomunyoh, tell BBC Pidgin from di capital wey bi Monrovia say di people dey very happy.