Las Vegas killer: Who be Stephen Paddock?

Wetin we call dis Video, Las Vegas killer: Who be Stephen Paddock?

Na 59 people die for di shooting wey happen for Las Vegas, Nevada for United States. Police don already point finger give 64-year-old man Stephen Paddock say na im do am. But dem still never understand why im do am.