You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Women wey dey catch oysters for Gambia
Oysters na big business for Gambia. Even as di men dey catch fish, na women dey rule for oyster business. Dem dey also try to protect di environment as dem dey do am.
Africa Business Report travel go waterside for di village wey dem dey call Kartong to meet them.