My app go compete with Instagram - 17 year-old

Wetin we call dis Video, My app go compete with Instagram - 17 years old

‘’I be 12 years old and I still dey J.S.S three when I do my first app.’’

Meet 17 years old Nigerian software programmer Enoch Olutunmida.

Enoch start to dey like to do computer programming because of di American films wey im dey watch.

Im don build another app wey im hope go compete with Facebook own.