Na big industry - Emmanuel Oyeleke

Wetin we call dis Video, Na big industry - Emmanuel Oyeleke

Di kind opportunities wey dey for photo industry no be small. Nigeria photographers never even begin dey scratch im surface.