See how British High Commissioner dey flow for Pidgin

Wetin we call dis Video, See how British High Commissioner dey flow for Pidgin

Paul Arkwright na British High Commissioner to Nigeria.

You know di Nigerian food wey dey sweet am pass for belle?